As you can see from the background, it happened in Lagos. What do you make of this marriage…….Desperation of Love?
Ah Nawo!
maybe money matter...
Moñey talk§.
love is blind.............
This dude, has a mission
Hunger won kill,in no won die for hunger o!
You think say na everybody come Lag come count bridge.
My mahn is praying she dies in the process of love making after the honeymons so she can quickly grab the money.
Haba,wey d white woman people naw
Na arranging
The white woman in question knows what's up
This guy you f**k up...you no see at least someone wey no old reach like ds
This cant be real naw
Ormo, you no see signbord registering, court marriage
The woman urg, damn
Dis don pass cugour!
e better if e be player....
Hussler
U no dey hussle,na so u hussle reach, abeg, na curse be this
if na pimp e4 better o!
Very disgusting, cant imagine what they both look like in bed
rrrrrrriii,im catching cold this one don give somebody goose pimple,imagine me seeing the in bed...God forbid,i go faint
Which tribe this one come from...in people no see am wey in introduce her to their place for village
Ds woman don reach 90years O!
Dis guy bad, once in leg to reach abroad,in go take off.
This your contract marriage u go fit cope bf you get your residence permit.....sorry for you
The boy go shag tire so dey woman go fit die quick
What baffles me is that of all d women wey boku for ground,na dis one you see
Ha ha ha! desperation is does not come close to dis
Which can person join this two together for better or worse..........
They don wear gray which is close to black, even the relatives join too...can't see the grey on d lace of the relative?
Post a Comment
30 comments: